Home Blog Page 152

Wande Coal – Come My Way

0

Download Wande Coal – Come My Way-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Wande Coal Recently dropped a new song titled Come My Way you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Wande Coal come through with this amazing song which is called Come My Way so that you can be happy again.

DownloadWande Coal – Come My Way Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Wande Coal – Come My Way YouTube Video Mp4 Download

Wande Coal – Come My Way Lyrics

Helalo, wana keledosa
Fundemekaba, won lobi, Wande Coal ah
Beeni debo, my name is Iskaba
Won ni fe loI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my wayWhen, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain
When, when, no shingbain
Mo sise mi o sun, no shingbain
When, when, no shingbain
When the money no dey, no shingbain
When, when no shingbain
I dey double hustleI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my wayIya godogbo ko godogbo
Mushin ajina, Mushin mo ti jina
Mm, iya godogbo
Eh olowo
Mm, mo ti d’olowo
Eh, mo ti d’olowo
Na him lift me up, e no give me up
Na him send this money my way, e no give me up (olowo)
I go find my way (I go find my way), any day I go find my way
Na God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba)Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba)
Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiesta
Ayy, fashionista, man a pull up Iniesta
Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)There’s a melody in our heart
In our heart, there’s a melody, there’s a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Me girl will win my heart
You know we get level…
We will, we will win my heart
Mm, will win my heart
Mm, you will win my heart
Will win my heartI know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
‘Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way

Khaid – WITH YOU

0

Download Khaid – WITH YOU-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Khaid Recently dropped a new song titled WITH YOU you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Khaid come through with this amazing song which is called WITH YOU so that you can be happy again.

Download Khaid – WITH YOU Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Khaid – WITH YOU YouTube Video Mp4 Download

Khaid – WITH YOU Lyrics

Say “ay, ay” (ay, ay)
If I dey double my hustle no mean say I go die (I no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say I dey lie (I no fit lie)
‘Cause I dey try do the things wey you no go fit to find (no, no, no)
And you no go fit to find’Cause I just wanna be with you (you)
Havin’ fun time with this girls but I just wanna be with you (you)
Doin’ everythin’ for the gang but I just wanna fight for you (fight-‘ht-‘ht)
I’m ridin’ in my new escape say baby, let me die for you
My baby, let me ride for youAyy, ayy (ayy, ayy)
I don’t wanna switch my lanes (my lanes)
I just wanna run away from this fake love, do that in my new escape
Whoa-whoa
Say, I don’t know, I don’t know
Whatever I did, girl, I don’t know
I just wanna do things on my own
I just wanna play songs on my phone
Say, let me be, let me be
Never thought I’d be on the news like this
Never thought I’d shine my 36
So, if you don’t love me, rest in peace
Girl, na this your love wey dey make me dey craze oh
And I no go mind if you come to my place oh
Doin’ the things wey you know say I hate oh
Buckle up, chase oh and no time to waste oh’Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So, baby girl no use me dey playSay “ay, ay” (ay, ay)
If I dey double my hustle no mean say I go die (I no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say I dey lie (I no fit lie)
‘Cause I dey try do the things wey you no go fit to find (no, no, no)
And you no go fit to find’Cause I just wanna be with you (you)
Havin’ fun time with this girls but I just wanna be with you (you)
Doin’ everythin’ for the gang but I just wanna fight for you (fight-‘ht-‘ht)
I’m ridin’ in my new escape say baby, let me die for you
My baby, let me ride for youWhoa, whoa-whoa, whoa
I’ll die for you (die for you, ride for you)
I’ll ride for you (die for you, ride for you)
(Die for you, ride for you)
Yah, yah, yah
Baby, let me die for you (die for you, ride for you)
Baby, let me ride for you (die for you, ride for you)’Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So, baby girl no use me dey play
Two eye buss down (two eyes buss down)
May I buss down? (may I buss down?)
I’m in my town (I’m in my town)
So GPS on my sound (so the GPS on my sound)

Joeboy – Sip (Alcohol)

0

Download Joeboy – Sip (Alcohol)-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Joeboy Recently dropped a new song titled Sip (Alcohol) you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Joeboy come through with this amazing song which is called Sip (Alcohol) so that you can be happy again.

Download Joeboy – Sip (Alcohol) Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Joeboy – Sip (Alcohol) YouTube Video Mp4 Download

Joeboy – Sip (Alcohol) Lyrics

MadWe no go fall
We ah go go, we go win
You go know
All of the blessings fall on my yard
Blessings dey for my yard, ahn-ahnAnd like that
E go be, e go see, you go feel am
Because the blessings fall on my yard
Blessings fall on my yard, yard, yard, yardThat’s why I sip my alcohol (ewe)
I don’t wanna reason bad things no more (oh no)
I don’t wanna go back to where I dey before
Make nobody stress me no disturb me jor, jor, jorI sip my alcohol (ewe)
I don’t wanna reason bad things no more (oh no)
I don’t wanna go back to where I dey before
Make nobody stress me no disturb me jor, jor, jorEbelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Ebelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Ebelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, ooh-yeah, yeah)
Ebelebe mo (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Oh na, na, naToo many distractions
Too many problem
I finna run away but na who go solve them?
Too many badman and not enough friendsLord save me, don’t wanna lose my conscience
I just wanna dance under the sunset
Make nobody stop my enjoyment oh, mhm (no, no, no)
No, no, no, no, noThat’s why I sip my alcohol (ewe)
I don’t wanna reason bad things no more (oh no)
I don’t wanna go back to where I dey before
Make nobody stress me no disturb me jor, jor, jorI sip my alcohol (ewe)
I don’t wanna reason bad things no more (oh no)
I don’t wanna go back to where I dey before
Make nobody stress me no disturb me jor, jor, jorEbelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Ebelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Ebelebe (yeah, yeah, yeah, yeah, ooh-yeah, yeah)
Ebelebe mo (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Oh na, na, na’Pon deck
Woah-woah
Oxygen mix

Dremo – Confam Feat. Simi

0

Download Dremo – Confam Feat. Simi -MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Dremo Recently dropped a new song titled Confam Feat. Simi you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Dremo come through with this amazing song which is called Confam Feat. Simi so that you can be happy again.

Download Dremo – Confam Feat. Simi Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Dremo – Confam Feat. Simi YouTube Video Mp4 Download

Dremo – Confam Feat. Simi Lyrics

Confam (confam)
Codename
(Niphkeys, Niphkeys)
Your body na fire
Rapper wey dey sing songLundi, Mardi, Mercredi
Jeudi, Vendredi, Samedi, Dimanche
I dey with you confam (on my mama)
And you dey give me butterflies for my tummy, honey uh (and you dey give me butterflies for my tummy, honey uh)
Oya, f’owo kan mi, uh
Baby girl, I’m concerned (concerned)
(Sheesh)There’s somethin’ you should know (mo jek’omo, mo jek’omo, mo jek’omo)
Think we got a situation (a situation, a situation)
And it’s so unusual (mo ma jek’omo, mo jek’omo)
‘Cause I’ve been thinkin’ about you like everyday, hun
What do you say, hun?
(I’m waitin’ for you to give confirmation)Confam (confam oh, you be confam oh)
Your body na fire (fire)
Oun jo won l’ara ’cause I get many thing wey you desire (wey me desire oh)
And if there’s love in the air, I swear, na you go be my Delilah
‘Cause omo, you dey weak me
You know, it’s you I need onSunday, Monday
Me walk like I’m on the runway
You can feast your eyes
I’m lookin’ moisturized
Boy, you better tell no lies, yeah
I know you bad, you know I’m bad
And we get down just like that, yeah-yeah
You no know the real me, Caterpillar way (Caterpillar way)
Me ah kind girl make you feel awayLundi, Mardi, Mercredi (Mercredi)
Jeudi, Vendredi, Samedi, Dimanche (Jeudi, Vendredi, Samedi, Dimanche)
I dey with you confam (me na confam oh-oh-ohh)
Oh girl, you turn a very sharp guy to a dundi
He say I give am (konji)
I no believe am (hundy, on G)
Oh baby girl, I’m concerned oh
Iwoyi wo, iworiwoThere’s somethin’ you should know (mo jek’omo, mo jek’omo, mo jek’omo)
Think we got a situation (a situation, a situation)
And it’s so unusual (mo ma jek’omo, mo jek’omo)
‘Cause I’ve been thinkin’ about you like everyday, hun
What do you say, hun?
(I’m waitin’ for you to give confirmation)Confam (confam oh, you be confam oh)
Your body na fire (fire)
Oun jo won l’ara ’cause I get many thing wey you desire (wey me desire oh)
And if there’s love in the air, I swear, na you go be my Delilah
‘Cause omo, you dey weak me
You know, it’s you I need on
(Milla’s)

1da Banton – No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage

0

Download 1da Banton – No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage -MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer 1da Banton Recently dropped a new song titled No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why 1da Banton come through with this amazing song which is called No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage so that you can be happy again.

Download 1da Banton – No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

1da Banton – No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage YouTube Video Mp4 Download

1da Banton – No Wahala (Remix)Feat. Kizz Daniel, and Tiwa Savage Lyrics

Soliye, Soli ye ye ye
Problem e no dey finish, make you try dey enjoy oh
Wahala e no dey finish oh oh, make you try dey enjoy oh
Say Katakata, wuruwuru e no dey finish, make you try dey enjoy
Problem e no dey finish, make you try dey enjoy, oya now
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala ohYou see this life, I cannot kill myself
I just wan live my life, live am jeje oh
I no like wahala, I no go find your trouble
I no like kasala, so far my money dey double
As my money dey pile up oh, e dey make me happy oh
As my money dey pile up oh, e dey sweet my body ohProblem e no dey finish, make you try dey enjoy oh
Wahala e no dey finish ohh oh, make you try dey enjoy oh
Say Katakata, wuruwuru e no dey finish, make you try dey enjoy
Problem e no dey finish, make you try dey dey enjoy, oya nowMake we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh

Adekunle Gold -Sinner Ft. Lucky Daye

0

Download Adekunle Gold and Lucky Daye – Sinner-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Adekunle Gold and Lucky Daye Recently dropped a new song titled Sinner you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Adekunle Gold and Lucky Daye come through with this amazing song which is called Sinner so that you can be happy again.

Download Adekunle Gold and Lucky Daye – Sinner Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Adekunle Gold and Lucky Daye – Sinner Lyrics

Loving you be my greatest sin (my oh, my oh, my oh)
Said I was done but see I’m here
You don’t make it easy rara (my oh, my oh, my oh)
To stay away from yawaSheba o, Sheba
Girl, you make me a sinner
Sheba o, Sheba
Don’t make me pull the trigger
Never say never
Know I can do whatever
For Sheba oh, be mine
Don’t wanna be a sore loser, noDrunk on your potion (yeah)
Can feel my lips burning
Losing composure (yeah, yeah)
Can feel my face drowning
Seems so irrational
Ready to risk it allIf I can’t have you, nobody can (no, no)
Tell me, how can I get my mind off you?
(Oh, Sheba)
How can I get my hands off you?
Tell me, how?
I cannot get my eyes off you, woah, oh, oh (yeah, yeah, yeah, yeah)Sheba o, Sheba
Girl, you make me a sinner
Sheba o, Sheba
Don’t make me pull the trigger
Never say never
Know I can do whatever (yeah-yeah)
For Sheba oh, be mine
Don’t wanna be a sore loser, noYou’re such a rush
My baby, slow down, come find your love
I’m hoping you see me
Come serve it up, love it when you stir it up (stir it up)
That body belong on TV
Ooh, this feeling I can’t hide
You feeling up my mind
And I just don’t know why (I just don’t know why)Sheba o, Sheba
Girl, you make me a sinner
Sheba o, Sheba
Don’t make me pull the trigger
Never say never
You know I can do whatever
Sheba o, Sheba
Don’t wanna be a sore loser, no, noYeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
No, yeah
Uba

Justin Bieber and Omah Lay – Attention

0

Download Justin Bieber and Omah Lay – Attention-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Justin Bieber and Omah Lay Recently dropped a new song titled Attention you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Justin Bieber and Omah Lay come through with this amazing song which is called Attention so that you can be happy again.

Download Justin Bieber and Omah Lay – Attention Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Justin Bieber and Omah Lay – Attention YouTube Video Mp4 Download

Justin Bieber and Omah Lay – Attention Lyrics

AyyLately, I’ve been losin’ my mind
Certain things I can’t find
In the middle of the night
I’m still up, I’m still tryna decideShould I drink up? Smoke up?
Need some freedom, freedom, ah, in my life
Should I drink up? Smoke up?
Need some freedom, freedomShow me a little attention (a little attention)
A little attention (a little attention)
Show me attention
Show me a little attention, yeah, yeah
Show me a little attentionLittle love and some affection on the side
Little trust and some passion would be nice
It’s all I desire
I need it, I cannot deny (cannot deny)
Oh, ayy, I done see something
For my eyes only
Ain’t no emoji, cry him only, ah
Ain’t no emoji, on my hands onlyShow me a little attention
A little atten’, yeah
Show me atten’, yeah
Show me a little attention now
Show me a little attentionLately, I’ve been losin’ my mind
Certain things I can’t find
In the middle of the night
I’m still up, I’m still tryna decideShould I drink up? Smoke up?
Need some freedom, freedom, ah, in my life
Should I drink up? Smoke up?
Need some freedom, freedomShow me a little attention (a little attention)
A little atten’, yeah (a little attention)
Show me attention
Show me a little attention, yeah, yeah
Show me a little attention

Johnny Drille – Bad Dancer

0

Download Johnny Drille – Bad Dancer-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Johnny Drille Recently dropped a new song titled Bad Dancer you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Johnny Drille come through with this amazing song which is called Bad Dancer so that you can be happy again.

Download Johnny Drille – Bad Dancer Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Johnny Drille – Bad Dancer YouTube Video Mp4 Download

Johnny Drille – Bad Dancer Lyrics

What a beautiful day
Whenever I see your face
Throw my worries away
As I hold you in my armsHow happy you make me feel, babe
You fit perfectly with me, baby
You have my heart, you keep it safeI’m a bad dancer, but I’d love to take you slow dancing
Into the starry night
And I’ll hold you so tightly and whisper into your ear
That you’re beautiful and heavenly
Baby, you are my song
Hope the music never stops
‘Cause I’m deep in loveI’ve been a better man
Since I got you, girl, in my life
You’re so much more than I asked God for
How did I get you, girl, in my life?How happy you make me feel, babe
You fit perfectly with me, baby
You have my heart, you keep it safeI’m a bad dancer, but I’d love to take you slow dancing
Into the starry night
And I’ll hold you so tightly and whisper into your ear
That you’re beautiful and heavenly
Baby, you are my song
Hope the music never stopsGirl, I’m begging you, would you love me now? (Love me now)
Tomorrow too far away (love me now)
Girl, don’t wait no longer just (love me now)
Baby, love me now
Baby, love me nowMy baby, love me now
We don’t have eternity (love me now)
Please be my iyawo mi, yeah (love me now)
(Okwima echi dianya)
(Love me now)
Baby, love (love me now)I’m a bad dancer, but I’d love to take you slow dancing
Into the starry night
And I’ll hold you so tightly and whisper into your ear
That you’re beautiful and heavenly
Baby, you are my song o
Hope the music never stops (stops, ’cause)I’ve been a better man
Since I got you, girl, in my life

Ruger- Dior

0

Download Ruger – Dior-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Ruger Recently dropped a new song titled Dior you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Ruger come through with this amazing song which is called Dior so that you can be happy again.

Download Ruger – Dior Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Ruger– Dior YouTube Video Mp4 Download

Ruger- Dior Lyrics

Hmm, oh-yeah-ohBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and you knowBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and youMe get a girl inna me bed right now
She say, “She no wan leave”
She tell me, “Ruger, me, I want to spend the rest of mi life with you”
Me say, “No shit”, oh Lord
Fly you to Maldives for a day
Then we fly back quick
Then we take a quick jet flight straight to Paris
You fuckin’ with the créme dé la crémeSay she never seen a guy like me, eh, she confess
Say nobody hit it right like me, eh, she confess
Bend down, get on your knees
Girl never digress, ooh-ooh
She really want ah flex with me
She wanna bake bread with meBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and you knowBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and youKilode ti, kilode ti won’bi mi?
Screw all dem niggas, dem ah want be me
Ice on me, lookin’ fresh and clean
Definitely put mi eye patch on me
Take my Vanilla, Cold Stone
Inna mi Villa, me want chop your
Oryza Sativa on cold, co-o-o-oldSay she never seen a guy like me, eh, she confess
Say nobody hit it right like me, eh, she confess
Bend down, get on your knees
Girl, never digress, ooh-ooh
She really want ah flex with me
She wanna bake bread with meBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and you knowBad man lookin’ good in Dior
Bad man drip to the core
Sport car’s parked on the right spot
Bad man sleek and youMe nuh get time for love, definitely not
Me get girls around to come warm me up
Me and D’ Prince, we pull up in fleets
VSOP’s to my Mon Ami’s
Take my Vanilla, Cold Stone
Inna mi Villa, me want chop your
Oryza Sativa on cold, co-o-o-oldYeah-yeah, yeah
Ooh, Lord
Oh, na-na-na
Ooh-yeah, yeah-yeah
Oh-yeah, yeah (bad man lookin’ good in Dior)
Ooh, Lord
O shey jeje, o shey jeje (sport car’s parked on the right spot)
Ooh, Lord
Kukuruku, cook that thing
(Swaps)
(Swaps)

Falz and Ms Banks – Bop Daddy

0

Download Falz and Ms Banks – Bop Daddy -MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Falz and Ms Banks Recently dropped a new song titled Bop Daddy you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Falz and Ms Banks come through with this amazing song which is called Bop Daddy so that you can be happy again.

Download Falz and Ms Banks – Bop Daddy Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Falz and Ms Banks – Bop Daddy YouTube Video Mp4 Download

Falz and Ms Banks – Bop Daddy Lyrics

Yea leggo heheh
Daddy check what whatComment tu t’appelle
Shey you dey fear
Elo lo ma je
Daddy go spend
The swagger na rare
Old school la pe
Ma lo attempt ejo sayWhat’s my name Bop Daddy
Big juice got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi
What’s my name Bop daddy
Big juice got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi ehBop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy yeahShey you like Okocha
I get skills you go like uncover
Bigie man wey be life supporter
But no the type wey dey type computer I don’t type computer
Neck froze harmattan
See the watch e dey shine from afar
Central bank for inside agbada
A couple toys just land apapa oma gba
But daddy no dey rush
I slow walk oh God
You go fear Bop
You don’t have respect for the chairman
Director sayWhat’s my name Bop Daddy
Big juice got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi
What’s my name Bop Daddy
Big juice got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi ehBop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop DaddyWhat’s my name
Dutty Mami orobo babe
Big daddy
Check the scoreboard I win no tally
All my bitches bad big breast and booty
I got a little fatty but don’t at me
Why you mad cause your nigga wish he had me
Looking like a dog I ain’t talking about sally
Bitches ain’t see me never wore barly hmmEat me up like Ofada
Brother like okada more faba
Run it up more faba
If you no like what I’m saying bitch your father
Kiss this took your share
Always wanna gist but you very on pic ain’t get this big shits on the tip
Only is taking me is on tripsWhat’s my name Bop Daddy
Big juice got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi
What’s my name Bop Daddy
Big juice Got the club banging
Less man
More baddies
What’s that it’s a drop top cadi ehBop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop Daddy Bop Daddy
Bop Daddy Bop Daddy Bop Bop Bop DaddyMoni hey shawty
Come roll with Bop Daddy Bop Daddy
You are right honey
Oni daddy ma kpa mi you are doing well
Yes shebi o mo na o mo na
O try but o fo na
Awon ko ti try wan ti burn out
Girl a mad over we we dey run town

Mr Eazi- The Don

0

Download Mr Eazi – The Don-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Mr Eazi Recently dropped a new song titled The Don you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Mr Eazi come through with this amazing song which is called The Don so that you can be happy again.

Download Mr Eazi – The Don Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Mr Eazi – The Don YouTube Video Mp4 Download

Mr Eazi- The Don Lyrics

Man’a the don and I pay my price
I’m living like I am in paradise
All of the girl say me sweet and nice
Oya sun gibalaja make I throw tonightMan’a the don and I pay my price
I’m living like I am in paradise
All of the girl say me sweet and nice
Oya sun gibalaja make I throw tonightOya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)Oya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)So many things way I wan do (eh)
And if you down I go call all my guys, we go come through (ye ye uh)
The money dey for the bundle
And I go give you so tey you go beg say e don do (zagadat)
Man’a the don and I pay my price
I’m living like I am in paradise
All of the girl say me sweet and nice
Oya sun gibalaja make I throw tonightMan’a the don and I pay my price
I’m living like I am in paradise
All of the girl say me sweet and nice
Oya sun gibalaja make I throw tonightOya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)Oya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)Olowo sore olowo
Anoti lo ‘n sore anoti
Me I no like busy body
Me I no dey do busy bodyOlowo sore olowo
Anoti lo ‘n sore anoti
Me I no like busy body
Me I no dey do busy bodyOya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)Oya whine am low kole gbow oh (baby o)
To ba wa o ma gbow oh (baby o)
So fun won for igboro o (baby o)
Uh motgboro o (baby o)

Burna Boy- Kilometre

0

Download Burna Boy – Kilometre-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Burna Boy Recently dropped a new song titled Kilometre you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Burna Boy come through with this amazing song which is called Kilometre so that you can be happy again.

Download Burna Boy – Kilometre Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Burna Boy – Kilometre YouTube Video Mp4 Download

Burna Boy- Kilometre Lyrics

Big tune
YeahKilome, kilome, kilome
kilome, kilome, kilome, kilometers
I don come, I don come kilometers
I don waka many kilometers (ah)
Learn from the teacher
I don tey for the game Shina Peters
I dey sight bad mind from a distance
No dey sweet, I be Alomo Bitters (ah)Odogwu ni me sha
Shey you dey confirm am for your speaker
This time I called Chopstix for assistance
Shey we dey blow your mind AfghanistanKilome, kilome, kilome
kilome, kilome, kilome, kilometers
I don come, I don come kilometers
I don waka many kilometers (ah)
Learn from the teacher
I don tey for the game Shina Peters
I dey sight bad mind from a distance
No dey sweet, I be Alomo Bitters (ah)Oya come make I give you the gist (gist)
When’s the last time somebody did it like this? (this)
Too much ice on my bomboclaat wrist (wrist)
That’s why everybody hating on me like Chris (ajeh)Kilome, kilome, kilome
kilome, kilome, kilome, kilometers
I don come, I don come kilometers
I don waka many kilometersPeople think I be Johnny just come
Like I just got rich like my money just come
Send them back to where they come from
For talking like the product of a torn condom
Southside me come from me nah care mi bruddah
One side, sit down for one chair mi bruddah
Come try me will make you disappear mi bruddah
Long time it takes to reach here mi bruddah (ajeh)Kilome, kilome, kilome
kilome, kilome, kilome, kilometers
I don come, I don come kilometers
I don waka many kilometers (ah)
Learn from the teacher
I don tey for the game Shina Peters
I dey sight bad mind from a distance
No dey sweet, I be Alomo BittersKilome, kilome, kilome-me-me, kilome, kilome, kilometers
Kilome, kilome, kilome-me-me, kilome, kilome, kilometers
Kilome, kilome, kilome-me-me, kilome, kilome, kilometers
Kilome, kilome, kilome
kilome, kilome, kilome, kilometers

Joeboy- Focus

0

Download Joeboy –Focus-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Joeboy Recently dropped a new song titled Focus you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Joeboy come through with this amazing song which is called Focus so that you can be happy again.

Download Joeboy – Focus Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Joeboy – Focus YouTube Video Mp4 Download

Joeboy- Focus Lyrics

Oo no no ye ye yeFocus sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassupSey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our timeSey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you wantSey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you wantTori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeahTo like a person no be crime
And if you like a person show your sign
I know sey I be player those times
Oh noSo you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our timeSey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you wantSey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you wantTori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazyTori moti moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeTo like a person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Omah Lay-Understand

0

Download Omah Lay- Understand-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Omah Lay Recently dropped a new song titled Understand you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Omah Lay come through with this amazing song which is called Understand  so that you can be happy again.

Download Omah Lay –Understand Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Omah Lay- Understand Lyrics

MadYou don cut my weavon and dread ah
You make a boy sick and a boy well ah
Nothing my eye see my mouth e don tell ah
I enter rain ’cause I give you umbrellaI thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card, you spend am
I show you my best friend, you friend amI thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend, you friend am
I give you my last card, you spend amEverything I do
I under, under
I no fit under, under, under
(Me I no fit under) under, under
Under, under
I no fit understandThat thing wey you do me
I under, under
I no fit under, under, under
Under, under
Under, under
I no fit understandAll of my fans I pity for them
I don mad I pick condemn
I don fight uniform men
Oluwa can you fix the problem?
Ahh, ahh ahhThunder, thunder fire that your reason
Wey dey give you ginger make you leave me
Thunder, thunder fire that your reason eh
AhhI thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card, you spend am
I show you my best friend, you friend amI thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend, you friend am
I give you my last card, you spend amEverything I do
I under, under
I no fit under, under, under
(Me I no fit under) under, under
Under, under
I no fit understandThat thing wey you do me
I under, under
I no fit under, under, under
Under, under
Under, under
I no fit understandUnder, under
I no fit under, under, under (that thing wey you do me, I)
Under, under (that thing wey you do me, I)
Under, under
I no fit understand
AhhUnder, under
I no fit under, under, under
Under, under
Under, under
I no fit understand

Teni – FOR YOU Feat. Davido

0

Download Teni – FOR YOU Feat. Davido-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Teni Recently dropped a new song titled FOR YOU Feat. Davido you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Teni come through with this amazing song which is called FOR YOU Feat. Davido so that you can be happy again.

Download Teni – FOR YOU Feat. Davido Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Teni – FOR YOU Feat. Davido YouTube Video Mp4 Download

Teni – FOR YOU Feat. Davido Lyrics

Woah oh oh
Oh uh uh uh
Ehen eh
Teni Makanaki
Rhythm a cool AyoIt’s twelve am in the morning
I still dey wait for your call o (I still dey wait for your call o)
No do me like this oh oh yeah
Ara mi ti wa l’ona (Ara mi ti wa l’ona) yeah yeahCos I don dey wait oh oh oh
I don dey wait since oh yeah
And I still dey pray oh oh oh oh
I still dey pray oh oh yeah
O da naAll my ego na for you
(All my ego for you)
All my Raba na for you
(All my Raba for you)
Gbogbo owo mi na for you yeah
Oh girl for you
All the moto for my garage for you yeah
(Plenty moto in the garage for you yeah)All my ego na for you
(Ego na for you girl)
All my Raba na for you yeah
(All my Raba for you yeah)
Gbogbo owo mi na for you yeah
(Oh oh oh oh yeah)
All the moto for my garage for you yeah
(Many moto for the garage for you)OBO
Baddest
Thirty Billi for you
All the Bеnz for you
I’ll put my life on the line for you
Nobody еlse but youTeni baby baby boo (Shekpe)
You know say you be my boo
If I ever leave you oh baby I be foolBaby I be fool
Ah ya ya o
Say I want to show you my world ah ai ya ya
I say I no go do you wa yo yo oh oh oh (No go do you wa)
Say I want to show you my world ah ai ya yaCos all my ego na for you
(All my ego for you)
All my Raba na for you
(Raba for you)
Gbogbo owo mi na for you yeah
Oh girl for you
All the moto for my garage for you yeah
(Plenty moto in the garage for you yeah)All my ego na for you
(Ego na for you girl)
All my Raba na for you yeah
(All my Raba for you yeah)
Gbogbo owo mi na for you yeah
(Oh oh oh oh yeah)
All the moto for my garage for you uh
(Many moto for the garage for you Baddest)
Oh oh yeahTell me what you want
Tell me what you needing
Oh shitRii
Dr Dolor Entertainment